Daily Excelling Wisdom (DEW) 4 Naija _ Escuse No gud

Daily Excelling Wisdom (DEW) 4 Naija 27122016

Say person no dey do well, e get wetin dey cause am, say person dey do well still get wetin dey cause am. Wetin dey make person no dey do well na hin them dey call excuse, wetin dey make Peron dey do well na hin oyibo people dey call Principles. D tin wee make u suced na hin peson wan hear, e no get who wan hear wetin make u fail o. So try make u dey follow wetin oyibo people dey call Principles today, noting go fit stop u again.
Una Doo O!

Na #ChiefExceller dey yarn.

Comments

Popular posts from this blog

How Church Collapsed 30 Minutes After Governor Udom Emmanuel of Akwa Ibom Arrived

WHEN THE WINE IS FINISHED PART 2

Heaven As Written By A 17 Year Old Boy