Daily Excelling Wisdom (DEW) 4 Naija _ Escuse No gud
Daily Excelling Wisdom (DEW) 4 Naija 27122016 Say person no dey do well, e get wetin dey cause am, say person dey do well still get wetin dey cause am. Wetin dey make person no dey do well na hin them dey call excuse, wetin dey make Peron dey do well na hin oyibo people dey call Principles. D tin wee make u suced na hin peson wan hear, e no get who wan hear wetin make u fail o. So try make u dey follow wetin oyibo people dey call Principles today, noting go fit stop u again. Una Doo O! Na #ChiefExceller dey yarn.